Zinoleesky – “Sunny Ade” Lyrics

January 9th, 2024
Zinoleesky Sunny Ade
Zinoleesky Sunny Ade

Zinoleesky – “Sunny Ade” Lyrics

Sunny Ade Lyrics by Zinoleesky
Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry
(Sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried
(wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny
(and they feel they can be funny)

Verse 1
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I Dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings

After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over
(Ahn ahn)

Verse 2
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo Olorun ri mi

If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

Content Here!

Chorus
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Post-Chorus
Won ro pe ma fo o

Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn

Outro
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

Zinoleesky – Sunny Ade (Mp3 Music)


CLICK HERE TO COMMENT




Avatar Of Christian Mfon
About Christian Mfon 215 Articles
Christian Mfon Populary known as Dandy Kriz is a Nigerian Music Artist and Song Writer. Dandy Kriz is also a Professional Blogger at 9jabusted media Ltd., Dandy Kriz is from South South Nigeria (Akwa Ibom) State.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.